Di BBC don reveal dia list of 100 inspiring and influential women around di world for 2023. Pipo wey dey among dem na attorney and former US First Lady Michelle Obama, human rights lawyer Amal Clooney, Ballon d'Or-winning footballer Aitana Bonmati, AI expert Timnit Gebru, feminist icon Gloria Steinem, Hollywood star America Ferrera, and ogbonge beauty business owner Huda Kattan. Dis year, extreme